@JennyJenny032@sweetghur When funke gift lion for people Wer Dey bully toyin nko wer your mama Dey ๐๐๐ you travel that time una never see anything seh Oloshi
Please help me with a caption for this picture because the only caption in my head right now is, โBestie in cinemas from 16th December.โ ๐ Please, help me come up with different captions. ๐๐ฝโค๏ธ
#Bestie#BestieTheMovie#BestieInCinemas#BestieSeason#Cinemas16thDec
@pamilerin2096@_raesparkles Your tears? ๐ Na you dey cry pass, you just dey package am as confidence. Woo fat pig leave me alone stop this cry na ๐ฉ malu
@pamilerin2096@_raesparkles โAll this โwe show workingโ but na free tickets una dey use gather audience ๐ญ๐ Oga, when the work start speaking, abeg tag us. For now, na noise full your CV. ๐ญ๐คฃ na una Dey do free ticket na woo ugly ballon go and cry more I love your tears ๐ญ
@_raesparkles@Nnelouisa See as you dey call person two left legs, meanwhile your whole personality na left turn ๐ You get mouth but no substanceโna Funke matter you use take build your entire online existence. Omo, sit this one out before Toyin fans use you do evening entertainment. ๐ญ๐ฅ
@_raesparkles@Nnelouisa Omo you don turn Funkeโs personal lawyer overnight ๐ Full evidence, YouTube link, closing argumentโฆ yet nobody even asked for court proceedings. If Toyin pain you this much, just say it with your chest and rest. ๐ญ๐โ
@_raesparkles@Nnelouisa You dey type like Funke don hire you as unpaid spokesperson ๐ One simple โosheyโ make you bring out family history, YouTube evidence and courtroom exhibit. Toyin really dey press una button without even trying. ๐ญ๐ฅโ
@_raesparkles@Nnelouisa โDepression ke? Na your conscience go first enter depression when the truth finally locate you. ๐ You dey talk like person wey think volume fit cover lack of sense. Rest abeg, this one pass your pay grade. ๐ญ๐ฅmk una go clean lafunky tears first ๐