All these free wins talk dey funny me ๐ญ๐ญ
Everybody go dey alright
Person wey get 30% wr sef go dey talk like say e good for X ๐ญ say e wan tear you wetin no good ๐ญ
Talmbout โwork for your top 10 badgeโ
How about you get that wr up to 50%?๐ญ
@Dependables232 ๐ญdonโt be triggered , no one asked you to give streamers win, if person wey I know wey be Nigerian dey close to top ten, and Iโm below them, Iโm def giving a win. Simple
@AdedamolaA90404 I don dey use X before you even know about am ๐ donโt cry okay? I have a top 10 badge already boy, I have 22 and 41 badges too, which one you get?๐ even me dey give people win
If you're still crying for not bagging Eric Cantona yet, always remember their are some people who haven't received this fraud Rui Costa yet๐ฉ๐๐
#eFootball#ใคใผใใ
The one that happens almost everytime to me is when Iโm trying to defend a corner (against a low ranked opponent of course) somehow, Iโm always unable to use zonal, and it always lead to me conceding, crazy stuff
The sound you are hearing is me trying to turn on full attack (red), but guess what? It is stuck.
I am losing 1-0 against a 1800-rated gamer, and he is even using the crossbar to play me around.
No DDA. lol