Respect to @anthonyjoshua. & on a serious note, if dat man wasnโt a pugilist, he would have ended up as a rapper. Nah so so rap songs he dey post during his recreational times๐ . Big love man. The peopleโs champ. & shoutout to @usykaa. Glory to you & your country. Big love๐ค๐ค๐ช
So Odumodu & 6uff don carry injus enter music industry. And Una let dem in?! Itโs alright๐! I wan listen to dey entertained but things wey I Dey hear Dey make cold catch me๐ซช๐ #bigayie#satire ๐๏ธ๐จ
Loose lips sink ships. Nor be everything dem Dey carry tell anybody; especially everybody. Acquire OT. E nor too cost & itโs worth it. #bigayie#bigenergy ๐ซ