@snow_blvk@Jay___Sterling See if he be free classism wonโt allow majority of them go. Beach Dey osu there how many ppl Dey go there. This is just pure pettiness and envy that Ghanaians show as usual.
@iLatif_ You ankasa your brain no Dey work , 1. Accra no Dey flood before dem build those structures there, 2. The only solution coming from a government in 2026 is to break buildings and plant coconut trees in 2026 ,he Dey bee you. Your brains be coconut nothing Dey
@Dao_005@SIKAOFFICIAL1 So Accra no Dey flood before dem build for there? Empty coconut heads that be why dem Dey go plant your favorite fruit, Coconut ๐
@SIKAOFFICIAL1 Breaking buildings to plant coconuts is the only solution coming from the government of a country in 2026.๐. That be why dem sey black man head Dey like coconut nothing Dey inside.
@LupeScarbelli@iLatif_ We for lef this daft country bro. Breaking buildings to plant coconuts is the only solution coming from a government in 2026 .๐