@GossipMillNaija VDM cannot help everybody
This woman youโll never know peace
E no go better for you
Your papa
Na VDM scam you
Why no go to the police station
How some woman take dey reason abeg
Kofedafuyin ni?
You was pregnant
Go to hell na VDM fk you give you belle
@SkdXtera Werey say na legendary climb๐
To stream em music on a normal na wahala for una
Abi data dey hard una๐
Na when seyi drop new song una dey remember em last song๐๐๐๐๐
@realwolog@de_heartless Who con dey husband house
Answer yourself na๐๐๐๐
I just dey all them
I be fine girl plenty guys dey my DM
Mk una reach 40
Oriyin ti รณ pรฉ yen!
@Aceboii2bad@Alafiatayo831 Werey you know how many ppl davido papa don help??
Iโm not even a fan of david
No shades
Just scholarships is enough
Ochacho is doing business๐น๐น๐น๐น