@39billion U be big fuuuul, that was a clear offside and match wey suppose end by 10mins extra time was extended to 17+ still Croatia didn't capitalise it, cryyyy more 😭😭
@0xfavvee Una dey funny oo
Person wey cook game dey use 90₦ play am, based on say the odd plenty, na greediness dey do una, na why u dey carry wetin u no fit afford lose play person game
@EASFCMOBILE Add a pause button to ur h3h live matches Fc 🙏🏿, Add a quit button that automatically gives someone the win rather than playing bots, Allow us change tactics like formation and the rest doing live matches... Ur are making ur game to be all about money, where is the fun?
@Mrbankstips Bro u dey home, were u expecting ur stats to look ugly? of cause it wont, the team with the tactics won. This was same thing that happened to man U at the beginning of the season, the match btw Man U and Ars, take a look at d stat, we balled but the tactics was'nt there. Peace ✌🏿