@Segzmaemerson@EhisBukason You dey mind the werey 😂 the thing wey dey funny be say the werey wey post no go see this comment defend ham say nah lie , talk less of replying to am 😂 Na those people wey dey back hin foolishness e go dey reply Dumbass lie lie tribe 🤦🏽♂️😂
Unfortunately, slavery took Yorùbá women across the Atlantic but It did not erase their gèlè.
Nagô (Yoruba) women, Brazil, c.1865: here is the evidence.
Ibo women were enslaved too. Where is the comparable diaspora evidence for today’s claim to gèlè?
There's none because it does not exist. ENKRS!!
@kingzy_fx@PEACE25336@_agneeess Anno fit dey that kind shoe brr
Me anno like anything called relationship cuz haa brr, experience wey I don get with this gender no be small oo 😭😂 And anno fit pity any guy sef, most of dem just dey mumu inside relationship 🤦🏽♂️💔 make i just just get money the rest nah less ✌️
@kingzy_fx@PEACE25336@_agneeess Nothing kuku concern me with relationship matter Make I just focus on taking myself out of this 20s sapa era, chill, keep my head up, hustle, find one girl, give belle, collect pikin. Free ham, no cap. 🧢😂
@kingzy_fx@PEACE25336@_agneeess Me aggo chop ham before telling him any anything oo cuz no be her first time doing it be that one and e no fit be her last one e just reach my turn ni