@Teddy_Smith77@IchigoKage95@tweetcunha U dey talk am as if Ronaldo don dey man u for 5years b4 Rooney join, Rooney wey b say nah a year after Ronaldo e join man u for 2004.. Ronaldo was already doing things una..Nah wetin u talk make me ask u dat question