@Kneto_C@Miz_Fey@Uzomariano You see say she no respond to you, you don dey shalaye too much ππ like you wouldnβt be happy if thatβs you at younger age or a bloodline
@chudy_jnr Many just dey hate on the boy for making it big at young age, it was many of us dream to be able to take responsibility. Una dey lecture person wey una no know him story π if Nigeria had been working better, he could be streaming live matches not those shitty Nigeria league
@MkoTheComedian Them no see the opportunity wey Speed dey open to, his country alone enables him to be able to visit our Europe country easily but as a nigeria citizen, you go sweat before you fit get approval. The boy dey lift him family, them dey hate. Very foolish
@PeakSxnti I honestly didnβt want Vini before but heβs one of the best LW out there. Maybe I want him now and let them hate, Arteta will handle the attitude, no doubt