@alukyi Lost my whole life savings to gambling in a year ,properties ,cars what else .Sometime I think about suicide but then I talk myself out of it there could still be a chance
@je_cahill@KojoForex Woni wey be Jon I buy 18 pro max add my 17 pro max na 2k usd phone u think I canβt afford ? Wokwasia nti u canβt even decode my statement
@delali_nartey3 Against Jeffery and habby fx oo but he try their doings he go broke forever blor
Two 1.5 million cars each
Them dye wear high end watches (Richard Mille and things ) but they donβt brag like ur man
Ur man buy shisha sef he go talk plenty ππ
He Dey live like poor man 4 dubai
@KojoForex Chale flex ur riches but ur comments be low bar
U can just flex without tying shits like u throwing it in ppl faces
Thatβs how we flex
Flex different and stop talking
@KojoForex Bro the thing be say we know u have the money but stop the Jon life
Flex different
Stop bragging about mid stuffs
U Dey compare ur selves to Jeffery and habby fx but u try their doings u go broke forever
2 1.5million usd cars each
They wear Richard Mille but they donβt brag
@itsABRANTiE@Official_clev Boss itβs too much if he buy toilet seat sef he go brag
Like itβs too much yes we know he get money ππ
He Dey love like Naija kid wey just see 50$ iTunes card from client π
@Official_clev He fool rough ,with mid stuffs too he Dey brag about
Things any middle income fit afford
He Dey want compare himself to Jeffery and gabby fx but he try their doings he go broke forever ππ
Them selves not Dey brag like he does
2 1.5million usd cars each
Richard Mille thms
@RansfordTk@KojoForex Ur mother wey poor
Iβm telling Kojo Dey see u moom poor cos tell me why he thinks bragging with a 2k usd be level upon his money chale adey use 17pm and 18 pm oo itβs more than 3k USD so Iβm not the targeted person ππ.i only said make he level his game
@Hilloforex@KojoForex I share 12 iPhones from 12-16 give ppl this year alone
Adey use 18 pm and 17 pm
Iβm not sure u are talking to me
I only said make ur man level his game
Na those mid things he Dey brag about be low bar π
@Sojourner_Y@KojoForex Ur man Dey brag with mid stuffs wey any middle income fit afford upon him saying he get money he Dey live like poor man for Dubai
I only said he should level up and up the lifestyle .the unnecessary validation with mind stuffs be kiddie things π