Don't be fooled, children don't bring money from heaven. Get it right before dropping offsprings. No con suffer pikin wey no know anything.
Good morning.
How Solomon take do am , if you have over a hundred women in your life, how can you keep all of them happy cos even money no Dey make you understand women #jeez