@Ramkish68725686 Read your comment "nails are expensive.." oya wait make intentional man spend on you na,even if dey spend e go soon realize the one sidedness,it all takes time ml
@Noray457 Backside wey I Dey chop freely ,dem wan force me enter relationship make dem fit enjoy me well,omo na only ur couchie be the only thing wey I Dey benefit so stay single and keep giving me that coo
@Favourite_Gab Rule No 1 about men,they keep money in more than one bank acc..don’t judge a book by its cover,he bought for you and studied you enough and realized ur just like the others…so scram!!!