@instablog9ja Tell ur fellow women wey dey always talk down on men.....no be sex from a man make u dey glow like that? But all these foolish girls claiming to be feminist always say they don't need a man.....I dey laff them.....soon they will know loneliness kills faster dan sickness
@realyobarnub Lol
Una still carry this stupid behavior enter church? Make a guy pay for ur offering again?where do you people get this evil mentality from?
@AfamDeluxo Naso them nature just do......u see those ones shouting men are bad and that......na Dem be the real lover girls but the younger fools go dey believe their aunties lie......women are themselves most active enemies.........y'all better learn to be wise
@Bukolababii Lol I laff when I always see the narratives!! Man will still cheat"" Una no know say women cheat pass men? Una go just dey talk down on men for no reason....God will heal u people
@yabaleftonline Aswear na only children be our benefits and these girls will come outside like asif they offer more than men!!! Men will take care of you and your family yet u will still make him feel he's useless...and na only pussy u dey give am and na u still even enjoy the sex more.