@vyktorh01190138@coo_kyei E go be say d babe don too over do before ds one happen so d guy jus do like shallipopi make him guy treat her fuck up well 🤣🤣
@IkejaElectric Be like say erunwe no dey part of Nigeria cus omoo na only for erunwe you no go see light for one week or more than…. Ikeja electric una no deserve to dey call human being ajeh infact koniye yin kale
@baby_ivoryy @davido Olobuku, i no know if you don born but e sure for me say you never born and you no pray to born for ds life wey you come so, Abi if na your pikin you see say dem dey bul!y like ds you go keep quiet until dem kpai am one day?? Oti s’ofo aye beyen