The market took from me.
The codebase humbled me.
The losses educated me.
I'm a backend dev, a degen, a futures trader.
This is not a success story yet.
This is the part before it.🩸
Bleed & Learn.
😂ntn anybody wan tell me
Bet is the hardest way ever🥴
If them try explain am for you, your mental health go just deh dip Dey go
See you see yaba na small for bet side😖
Una go see why na African league
No matter how good Enugu is to win for away is nearly impossible.
Been there countless times
Ref go dey tell us say we no fit win.
If na to give dem penalty 90+20 e go sup
Watin Una really want?
Okay e do day 1-7 for back see say e Dey go well
Start to post from day 8 Una still Dey complain.
If e complete am no post at all Una go still talk say e no carry hin followers along 😤