@ChrisMass814239@Kasieobi_1@Samefanta U no fit blame am na......Dem no dey show mutual respect reach dat kin level for dier family
U know say wetin u Neva see ur papa do for ur mama if u see anoda man dey do am for hin wife u go tink say na rubbish but it's working for dem