@VictorEmma75261@officialEFCC You sabi Weytin dem Dey call duplex? Nah two hin get ๐ you think say nah only that two cars them collect Dey with ham ?
@bkg_reacts@Hovisitmusik Why davido wan see ham ? Why davido Dey find ham ? Why dem say make he gbese if no be say them wan plan for NMโฆ Weytin Dey always pain be me say some of Una go Dey wrong still con Dey act like say you Dey you right , I thought you were wise but nah just action you get
@big_tyrod Tyrod you Dey fall my hand why you Dey give the boy clout, Dremo for big 2026 going to 2027 oo, if them never suck davido ekpon dem no fit chop ๐
@Esther290354929@StephenWil80244 Till today Una no tell us how hin take snitch on ham , nah Zino be the NDLEA officer wey smash gun on mohbad head ? Or how does the guy snitched exactly if they were both arrested that day more over no be even mohbad them find comeโฆ