They ask zino whoβs Moh to you his response is βwe are not friendsβ chai person wey Una dey sleep for same bed somtimes person wey Una dey chop for inside one plate π₯Ίπ₯Ί
Zino e no go better for you seh
This same Zinoleesky went live on IG to wish another artist bad things that he wonβt smell number 1 ππ
I pity una wey never clock him lol, heβs a bitter soul and God will punish him more πππ