@SolomonWest247 Abeg wetin be the problem of this game since yesterday wey e play finish but itโs still showing like this๐ฉ๐ฉmake Una help me find the problem oo
@SolomonWest247 As the game don finish since yesterday, why is it still showing like this and them no wan open cashout ๐ฉ๐ฉmake Una help me oo whatโs the issue