@AnambraNewMedia why are you people silent over the atrocities committed by the Udogachi yesterday at Ifite ogwari Anyamelum??? 2 youths were killed yesterday night by udogachi criminals imposed on us by @CCSoludo
This your post show say you be newbie for X
90% of the good life you see here ainโt real!
Niggas and bitches are broke in real life if you like Dey listen to nonsense talk you go explain tire ๐
If una really know where some of us dey come from, the kind load wey we dey carry for head, the responsibilities wey dey our neck and how hard e be to reach this level, una no go just open mouth talk some kind things.
Everything no be for social media. Everything no be couch, TV stand and fine room pictures.
Some of us dey sponsor ourselves, support family, pay school fees, take care of parents, settle bills and still dey try build a better life little by little.
The fact say my room never look the way you want am make e look no mean say I no dey make progress.
The things wey matter to me fit no be the things wey matter to you.
Before you judge person from one picture, remember say you no know the full story.
You no know where the person start from, wetin him don pass through, and the sacrifices wey him don make to get where him dey today.
I no dey compete with anybody. I dey move at my own pace, and I thank God for how far I don come.
One love ๐๐
Normally burna boy don chop life
This one no be ikorodu girls wey go off pant you go squeeze face ๐
If no be conji I no suppose Dey talk to +234 girls
You see why itโs hard to make X a full time job,
@chudy_jnr only needed 5k retweets to close a modelling deal with Iyoo cartel but over 20k followers no fit do am but this post got 5k retweets and more in less than 48hrs.
Ppl re unnecessarily wicked fr ๐คฆ๐พโโ๏ธ
Bro, that man stole 210 trillion.
Not million. Not billion. Trillion๐ญ
Not 1 trillion. Not 10 trillion. Not even 100 trillion.
210 trillion!
There is hardly any sector of Nigeriaโs economy you could invest that kind of money in and not see massive, transformative change. Education, healthcare, power, infrastructure, agriculture, every single sector would feel the impact like mad.
Yet person papa embezzled that amount only am.
The craziest part is that no individual could ever reasonably spend that kind of money in a lifetime. Itโs wealth beyond comprehension, while millions of us average Nigerians struggle daily to afford basic necessities.
God will punish all of you.
Every single one of you.
@chudy_jnr I can proudly say that my principal Hon Chief Okwudili Ezenwankwo former MHR orumba north and south trained all his children in Nigerian universities.
Ewepudike Nanka is not your regular politician heโs a trader and he understands the ppl becos he raised his kids among the ppl
@Malcomx8919@chudy_jnr E no believe am, Epaa wan mad cos dey rip am ๐ญ
They invited that NNPC chairman nine good times he didnโt show up!
The senate cabal led by akpabio and OUK are in bed with that man!
@n777sc@chudy_jnr If you think they didnโt steal that amount of money then youโre the gullible one here
You think Oshiomole is a fool for calling for the arrest of NNPC chairman be like na Senegal you Dey tweet from