How Pesin go take buy correct Loud for this Ekwulobia sefโฆ. The only plug wey dey Aguata LGA na the ones wey fit help help you find Fresh PalmWineโฆ ๐ญ๐คฏ๐๐ฝโโ๏ธ
As @davido wan drop, na then him begin talk about speaking up
Baba drop your song forget long talk. Na artist you be, you no be freedom fighter
Leave all these una tactics ๐