The world will mock you for standing in truth and representing Christ.
Don’t be angry. Pray for them.
God will lift you in a way only He can. Beyond explanation. Beyond human understanding.
Then they’ll ask, “Who is this God you serve?” ✝️
Nasty C talk say Wizkid collaboration with Drake open doors, like doorsssss for Afrobeat. and you dey cry say na lie. eehn
Anything wey don involve Wizkid una no dey ever gree for this country shuur.
Let’s give him his credit for once
@Odumodublvck_ You no even dey shame, see how many days e take for you to cook song and you call am “Motion Sickness” but e no get Motion from beginning self😹😹