See life... mermaid woman fit love man unconditionally for storybook, but for real life, both men and women get their own shakara and expectations.
Some girls go ask for billing, some boys sef go ask for plenty before dem show love.
Real love no dey depend on gender, na character e dey depend on.