@WiseOne0x All of una na same videos una dey post.
If truly una wan help, you will post video of steps on how you open the fb dating.
Na video of when e don already dey opened una dey post.
@Reydeyr9 Una go just dey say mount this, mount that and no update una dey drop.
Na to go dey steal ppl post dey post con dey create telegram group to scam.
All this guys are not real, if truly they are they go dey drop their own screen shot prove not another person own.
@MeliorUno@Cleverlydey4u Oga keep shut.
The guy at the back of the post isn't what you should look out for.
Its onside because the ball is ahead of the player been passed the ball too.
@austin_alpha5@instablog9ja@FBI They need to be investigated too regarding this matter but it definitely seems not clear to us why the standard difference fully well known our Nigeria president isn't worth being the president.
Good morning ma, trust you are doing good.
Hoping you would see this text, I really wished if you could help me clear my debt. Thank you ma.
@TiwaSavage
@restwellJnr Omo make una try dey post tuts if at all bosses.
Una dey post review if at all drop handles make we text them if dem fit drop the tuts too