Will be using my supposed stake to do this daily now
If I kuku play, e go cut ๐๐
So if e no reach you today, e go reach to tomorrow or next
But anybody wey win, try show face, even if you won't appreciate me, show face so that I'll know my money no waste and it worth it
If I like your comment, check your App โ
I don use my 2k wey I suppose use play fund una, if you win, bring tithe here not to your pastor ooo
Good luck๐
If I like your comment, check your App โ
I don use my 2k wey I suppose use play fund una, if you win, bring tithe here not to your pastor ooo
Good luck๐
Oya if you need N200 to play, drop ID, 10 lucky person daily ๐ค
If you win from it and you no pay tithe or hide am, na sopona go chop your eye โ๏ธ๐ฏ
Oya if you need N200 to play, drop ID, 10 lucky person daily ๐ค
If you win from it and you no pay tithe or hide am, na sopona go chop your eye โ๏ธ๐ฏ
If I play again today, e go cut woto woto
No need playing, lemme just fund some people with N200 each everyday to dey try their luck
If you win from the game, will you pay tithe?
๐ฅ 3 picks. 6.82x value. One Click.
These African league matchups aren't getting the attention they deserve โ the numbers tell a different story:
Stade Malien (1.84) + US Goree (1.80) + Usfas Bamako (2.06) = smart combination.
Check the full analysis on Telegram and copy the exact combo.
๐ https://t.co/RpDXQVU0UI
#TipClaw #FootballAnalysis #ValuePicks #AfricanFootball
I knew, am the problem ๐ซ
Main game don waka
Flex don waka
Edit don waka
Edit of edit don waka
Split don waka
Split of split don waka
Rebet don waka
Rebet of rebet don waka
Rebet of rebet of rebbeted still waka
If I start to they follow una play again now, e go dey cut woto woto
Played for more than 2 years, will still drop my edit for comment session so I no chop alone, I no chop shishi ๐คฃ๐คฃ
Be like na me be the problem Abi make I join again ๐ค๐ค