The unfortunate truth is that someday someone will use our demise to say “Thank God for our life” They will look at our remains and remind them of where they’ll also be one day.
6yrs ago dem cheat on my cousin bi wey he call fire service. As dem come, dem ask am where the fire dey, he say ein heart. E lef 2yrs he go lef jail.😂😂