@OnlyLuso Pure facts. My first ever payout ($300+) one mind been Dey tell me to buy $50k account. Omo I no gree na so I go buy new phone o
I still come enter loosing streak loose that previous account, I just dey happy that period say I no listen to that mind😅😂
Your FIRST PAYOUT is not for balling.
It’s not even for scaling up. It’s for IMPROVING WORK EFFICIENCY AND PERSONAL PRESENTATION.
Cop new drip, Upgrade your devices and buy ALOT OF FOOD.
You need small evidence say you chop money at least guy😂.
You no fit tell me say you touch your first $1k and you go buy $200k account.
What if you enter loosing streak from there 🤣🤣😂.
set the foundation right and see how easy it would be to scale up when newer payouts come.
The Burti is being televised.
ONLYLUSODONTMI$$
Bruh, traders are the new celebs o omo
Everyone just wanna identify with us even if you never blow online, once person sabi say you be trader, na so dem go dey gum body for where you Dey😂😂
Bruh, traders are the new celebs o omo
Everyone just wanna identify with us even if you never blow online, once person sabi say you be trader, na so dem go dey gum body for where you Dey😂😂
@dspkemo Make una Dey believe nonsense😂 make person wey from nowhere come take my destiny as how nah
Na why Africa no dey go forward, Abi dem no dey take oyinbo destiny too?