if you dey your lowest and you dey put in the work but you dey chop steady L’s, you go first enter depression…
please do african spirituality work on international customer service?
@netizan@dammiedammie35 Naija smoke pass Canada ke? I pity u😹😹, how many Igbo we de smoke for here😹😹, naija wey be say backwood Neva reach 10yrs for here😹, na rubbish Cana we de smoke sef
@Edwinson33@GossipMillNaija U be fool and pikin. So cause they de village make they go kill them self Abi start to de steal?
Shey na everybody go get house and car for inside Lagos or city. I pity u, u no even know Wetin tomorrow hold for you
@defiwillsx@Yorubadboy90BG@GossipMillNaija Nbl, if no be social media u no go de see those cars and house, na why u de feel like say happiness de there. People create happiness from anything, that’s why some rich people say money is not happiness.
@Phizzy87422@charloteAr7@CocoAfrica69 lol most people use the gum sha, I can’t stand my weed loosing at the down from time to time. ESP if I de smoke with people, everybody go con de add spit for that filter side