@dfwmenah Yes person wa better pass your whole life, person wa if e tell u make u bend now now u go open that ur smelling toto say daddy please f*** me. Abeg getat
@joshua_helen1 The man actually calm down because his daughter was shouting then the woman no wan gree leave the man, women sef get their own issues but you see men wa dey do this nonsense I dislike them like maddddd, I wish her all d best
@UTDcomical@thekingoftruths@NigeriaStories Bro no hate but this guy is actually correct na just the bitter truth he dey talk. If we really wan change thing we all gats come out vote and stay to make sure our vote count
@ProfessorAnalog@ChuksEricE So make dem con the tax people wa dey struggle to survive. U wan add to their burden abeg just pack well oooooooo. I no good oooooooooo
@Naija_Vibes_Tv@ChuksEricE All the money wa dem dey borrow up and down all the billions dem no use am do better thing so my tax dem go con use. You no well
@dammiedammie35 You dey claim say u dey preach to person you dey tell the person say e dey live miserable life. Even bible tell us say make we no judge or condemn other people cus nobody dey righteous