Meanwhile see how much progress has been made in just 1 week that they’re shaken and serious !! 1 week that we’ve shown them that we are in charge! We need #ElectoralReform for this issue to truly be cured !!! It’s a grassroot problem!!!
Make he call Tinubu wey be APC, tell am say APC dey try rig election. Tinubu go come tell am say “i have heard you my son, i will talk to them” una dull gan 😂😂
Olamide better pass Davido abi? Sabi make hit pass 001 abi? I no fit even argue with you. Carry your phone go check which artiste dey #1 across all platforms for Nigeria. And if you no wan use streams or charts, go club make you see which artiste DJ go play between Davido and Olamide songs. 😂😂
“It’s because of Davido dad money he’s popular”
Shey na Davido papa Dey enter studio create hit songs back to back??🤣
Abi na Davido papa get strong fan base?
Una go respect Davido by fire by force
If na because of papa money make kidwaya put body make we see