@Ruby0361 More life bro but this birthday special stuff suppose Dey for ur TELEGRAM VIP ooo Shey we wey no get money renter VIP we go get money give u 😆
@OmaiSunny@Ruby0361 Baba no carry Bible enter bet joor.. wetin concern Moses with wetin we Dey do here even if Moses Dey our era e go gamble Shey thou think say na play Abi
@JoelVictor0775@Ruby0361 Person carry 5k to 100plus and e Dey wan u say make you comot money before una stake the next game Abi thunder wan strike you ni
@Noblehardey9@blink1612@Ruby0361 Bro this was not the same pattern the first one we do play 2 games daily that day and night I’m not saying he is wrong ooo for playing 4times a day mesef Dey follow am play am cuz we die together ni 😆
@Ruby0361 Bro I have a suggestion maybe we should always focus on Friday, Saturday and Sunday games I think we going to see the 10 rollover within those days but make we start another one first boss thank God say u Dey always advice make we keep 20% so no one will say he or she lose today