@aone1607@Tactico_24 Neymar wey fight for training so Dey can offload him… u Dey here Dey talk jagoons I don’t know y u go Dey negotiate with player wey still Dey under contract with another club yet Barca still Dey owe players salary… una never finish paying pique ooo
@boye4christ2006 Hello sir , do you address your professor by their first name or your COO by their first name
So why you being foolish …. Western world and you will allow your kids sis or brother slap you in the face . You talk shit
@Prince_dc21_ I don’t care if na u born d child gangan,make I just see dat kind stuff btw my wife and my child at 4yrs so tey after 8 he Neva Dey sch , omo hell go broke ooo. D floor go cry if den no sweep am Abi,something wey be say na she go Deyfeed herself and her sis
@prettyxoxo1d Who is going to lend someone that amount of money to settle debts ….. no matter the trust either its gift no way she can come clean and the get that’s kind of money to pay off debts even her husband won’t help her if she come clean to him
@Mikeliberation Wen u marry for look this what you get , you marry pesin wey her no get her regards for her family, Wu u be wey she no fit raise voice to, you get wat u buy wen na yansh u Dey find up and down….
@yabaleftonline Same here ooo, the school fees not even my problem here bt I need to vex my anger on the school bus fee, imagine they charging 85k per term for school bus and we get 3 terms ooo… wen no say na my daughter go Dey inside the bus
Just Monday to Friday
@Nafiu6nc@royalgp247 No wonder, I stay new site for 3months
Cl block me
I comot go town cl unblock me
Me I Neva return go there for past 2yrs going to 3
No wahala na to Dey use 3 in 1 bayi