@elonhatedera Una mumu gan, na Messi first free kick from that angle be that, and go check Ronaldo free kick gold heat map 🤣, e Dey score from any angle 🤣
@Utd_thankyyi@utd_elius But those players wey u mention now Dey perform pass any of your players this season
Big fool.
Na why Man U Dey under me na
Idiot