Na this man wey una wey never bathe, eat nor get am clear..
Na this man una dey disrespect?
Whoever sponsored that agenda of him not having talent, from a room full of smoke and bad blood... that short Chicken will never know peace.
Asake go bring you come stage
Tems go bring you come stage
Justin Bieber go bring you come stage
Tyla go bring you come stage
Omo una sure say wizkid life never spoil like this 😂😂😂😂😂