@metronaija Foolish person wetin make her even try audition at all, sebi they dey sign contract enter the house hmmm biggy fit sue her make she better dey care full olodo! na only bitterness full her body. Make she heal oh
#BBNaija
@bozzmanofficial@pretty_ifyyyy Na that Prof own they really muzz me!
Like to be Prof no be joke oh abeg make they just stop that rough paly walahi!!
#BBNaija
This circus fire people currently in the arena is the literal meaning of playing with fire!π₯π₯π₯ too hotπ₯π₯π₯
Biko who are they? They good!
#BBNaija
But why Oyin no dey tell this her bestie flora to dress well for the house na Everytime she go dey on that black shirt, Oyin you sure say you like this your bestie soπ€·π€·
#BBNaija