@BrentJake96463@cal_mhe_iva Aswear… be like she never know how many men wey don abandon their families cuz of that approach wey their women dey approach em on a stead…
If no be ashawo wey she be, why she go settle down with man wey she dey aware of sey e get wife…
Funny.