@NigeriaStories Big Tolotolo fit still say you Dey insult him Papa ooo! No post him papa abeg ๐.. RIP to the Great Fela, Tolotolo just wan create enemies for Man wey people genuinely love
@myaccessbank@access_more God know say once I finally see my money collect I am done with you peopleโฆ.. make ussd no Dey go since 2days so we wey no get atm card no go chop?? No wam
@Abeldcreator @NigeriaStories Yes according to Harold Laswell Politics can be defined as who gets what, when, and how??? So if Kwankwaso said he got nothing, yes he his free to show is dissatisfaction, all is still politics