She fit lie to her biological mom just to come visit u, but she can’t lie to u,to go visit another man abi?
No worry, na matter of time,u go learn new things. 🤣
Na person wey go look down on me I dey find like this, so meself can chanel the anger to my hustle and make it out 😭😂🤣
Belike say na the first stage to Making it out be that 😂, dem run am for Asake and Fola and more names as well 😂🤣.