@erigganewmoney make all of us just gather waka straight enter each forest one by one..make we find those #children ,we fit even win award as a whole country self.. @Grammy go notice
Twitter be like uni. Abeg🙏make una leave me for dis Stoners department wey i dey😩. My grade won't be good in any other departments or i become a cultist😪.