Well I called one of my friend a girl to check up on her it hasn't reach up to 2sec i called her she told me i should help her with money so that she can use and pay for her hair.
On my mind I said
I am a choosen
I am a choosen
Who are you!?
Naso my call card finished
I done tire for this hustling person go bomb cl finish,now I done bill am e done block me
If say u sabi say u go block me at the end why uno block me since nah billing time u go know say u go block me๐ฉ๐
Omo nah Cendarli li li cendarl li li abi nah pepper lili pepper lili
Cause me self dey confuse
No be wetin them teach us for primary school oo @plutomaniapopi
@AyoxLp@AyoxLp omo u just get the same tune with mohbad,I done look for this song tire for spotify. the walking dead nah just real life story bro๐๐ญ