@Pounzydegreat01 The last time i checked he is in france,and france has better squad than Spain, if he can win it for france with better squad then he will fail in spain
Make Yamal go Crystal Palace go play with the likes of Benteke, Kamada, Mitchell make he produce 150 goals contribution nah. 😂😂
Even Hazard wey dey hot for Chelsea na 202 goals contribution he do for 8 years. 😅
You think say Palace and Barça na the same thing abi. Lmao 🤣
Don't be annoyed when u hear your mother call you, because someday you might never hear her voice again 💔💔
If your mother dey alive u knw no wetin God do for you