@Nwamama_son I score 4 goals with 16 and 18 years olds u Dey here dey lie to yourself
If nah Man U use second squad demolish Ipswich we no go hear word online lol😂
No go face your dead club
@Nwamama_son With my Team B abi
No be your full squad u use play dem wey first score u
U just Dey find engagement brr
Y’all are just boring, lying jokers
@okiTwits Make them use an carry league like u nah
Una go wise lol
He say nah better attacking team where was he when arteta destroyed y’all with attacking football in 2022/23
You are full of shiit
Come up with something else
@okiTwits See Wetin arteta turn our hater too ahh
I prayed for days like this God
Una go run out of banter
U say brobbey bigger dog where EPL champions dey
Maybe bigger dogs Than your Chelsea abi?
yunno nah the same league trophy una get 6 EPLs each everton sef get pass u
Small clubs😂
@okiTwits He just called odegaard an average player
I hope my captain sees this
Y’all are done u and your fraud club
See u in Stamford bridge wtf my captain average player mhen I hope he shuts y’all up this season
Even your Palmer can’t score 15 non penalty goals from midfield
@okiTwits If u will analyze about our club get all ur info right don’t come and analyze like they are forcing u to do so
Which one is “timber and one other players like that lol u can’t say u don’t remember the name of the best center back in world football 😂😂😂