Shame on you, South Africans🇿🇦😂
We no longer have to spend our hard earned money travelling to your country just to experience beautiful roads.
We now have our own little CAPE TOWN road at home here in ABUJA❤️🇳🇬
I think everyone should be free to vote for whoever they want. That’s the beauty of democracy. Respect everyone’s choice.
“Don’t force Peter Obi on us”
Guy, e be like say hand never really meet una well. Na the easy yahoo money and hookup wey girls dey do dey collect free N100k/night dey make una no really understand the condition of this country.
I remember when ODUMODU dashed me N500k just for promoting his song, MOTION SICKNESS. Of course, I thanked him and showed appreciation. But now wey elon no dey pay again, e don make me realise say I no really appreciate that money enough. Me wey dey collect sure $200–$300 back then, I don dey used do that kind regular wir that time.
As the money stop ehn😂😂😂
Guy, N500k no be small money. Odindin, half a million! If you wan make N500k in real life, omo, you go work o😂
Because you dey make easy money from Yahoo or hookup no mean say everybody dey enjoy the same privilege. Be intentional about the condition of the people of the country. No even come tell people say voting no matter.
Guyyyy, people dey suffer o.
It’s genuinely not easy to make money out there.
One of my friends, wey we finish uni together July this year dey work for one company dey collect N70k monthly as normal entry level nau. Guyyyy, almost five months now, e never even see N300k😭😭😭
So when people talk about the economy, unemployment, insecurity and the general condition of this country, abeg, understand where they’re coming from.
No be everybody dey cash out. No be everybody dey collect dollars.
Some people are genuinely struggling to survive.
VOTE PETER OBI ABEEG! 🇳🇬❤️
Be like say una no sabi about road construction project. Sabinus sef come out one time say e do road kinikan.
During my IT as a civil engr intern at the Ogun State Ministry of Works, we did a 4km road reconstruction and the budget was N1.9billion. Our engineer showed us the BEME, e suppose dey my phone if I find am coz he allowed us take pictures.
He will actually spend about N6billion for a 10km road construction depending on the condition of the road before. Where e wan see that kind money. lol🤣
Some kind projects na for govt no be individual.