Guy Wizkid go don Dey run mad like this ๐
If they kill pesin for Kwara, dem go blame wiz.
mohbad died, then blame Wiz
End sarz dem blame Wiz
Wizkid mama died, dem blame Wiz
Davido beg for pussy, dem blame the wiz
Aunty Esther died, them blame wiz
Burna beat pesin, blame wiz