“No matter how tough or strong you think you are, your kids will always humble you. 😂 I’m not even sure these kids know that their dad is the same Wizkid the whole world looks up to. To them, he’s just their dad and their personal TikTok challenge partner”— BKG Reacts 😂
Frog Dey lie o anything to trend e no like as wiz Dey trend with success and with e kids 😹e just Dey move like upcoming artist Chaii wiz Dey give am pressure
🚨 Tekno on the usage of Artificial Intelligence in music writing and production:
"Every artiste uses AI. Every producer uses it. People keep talking about originality. AI learns from humans, so it's still originally human. They're lying to you if they say they're not using it."
“This video of Wizkid with his kids proves one thing: you’ll only know what he chooses to share. We’ve seen so many sides of Wizkid over the years, and now we’re getting a glimpse of Daddy Wizkid, the loving father and devoted family man”—Bhenji
@Elozino__@Mayo6Tee Make dem no Dey compare Jada with that frog woman chioma again o levels pass level o no be naija girl she be o na international she be boss on her own make dem no ever compare her to one chef again o abeg
@Godalter@instablog9ja Ode difference Dey e Dey with e kids happy family e no Dey use TikTok Dey trend or Dey promote e music likr Una frog way Dey wear uniform up and down difference Dey use your head man