@adenike_szn Na who even wan date you first I wan know
For your nysc salary wey no reach buy complete up and down 😂
Poor girls
You’re very useless
So the 10k 3k 4k na cheap perfume and less boxer you see buy
@jojorevz Now tell me anyother thing you can afford to give me !?
You fit give me car !?
Cause me no Dey wear wig
You fit buy me house !?
Cause I get money to buy food
Choose one out of every
Una go just Dey tweet watin support Una stup*d*ty
@iceofcali@OlayomiOl17003 I Dey see one guy too tweet wey dem Dey call asake manager
That one self useless
Make that one Dey banter billion solar
Smt wey asake no send am
Now I know the reason why Asake has been tagging SEYI VIBEZ on his IG back to back, lol. But SEYI VIBEZ has been ignoring him.
SEYI VIBEZ btw.
He and Burna Boy are like brother’ they’ve known each other for over 4 years now , yet he has never begged him for a verse. But Asake did,
This is one of the main reasons I rate SEYI VIBEZ, Omah Lay and Rema.
SEYI VIBEZ was already chilling with Wizkid before Asake blew up, but he has never begged Wizkid for a verse. In fact, Wizkid was the one who wanted to jump on the OBLE remix, but I’m glad SEYI VIBEZ didn’t let him.
But just two years way Asake met Wizkid,he has begged for verse more than 8 times.
SEYI VIBEZ and BNXN have known each other since 2022, but he has never begged BNXN for a verse either. Meanwhile, Asake did😂
Since 2022 way Olamide and SEYI VIBEZ know each other, SEYI has never begged him for a verse, until last year that he decided to put Olamide on his album as a way of returning the favor after Olamide featured him and Muyeez on his own project.🤝
Even Davido said it at the Grammy interview that he send a dm to SEYI VIBEZ about having
Him on his next album lol.
I think SEYI VIBEZ disappointed him.
SEYI VIBEZ is close to 99% of all this people but he has never had a song with any of them.
It is well.❤️