@DAMIADENUGA Na me be that lucky random guy oo….na we go dey enjoy the fruits of ur labor 😜. If you like go Dey follow woman Dey do long term relationship. Tell her wetin Dey ur mind before you go cry 😂 cuz las las na still the Toto u want. 🤲😂
@LordHKN_@samzy_yt Oga rest, it’s only a useless man that would be making money just to impress one useless girl..People are chasing the bag just to be comfortable not to impress any useless girl
@samzy_yt Una too Dey reason all these girls matter, if you are horny go soapy or by pocket tot …. Focus on becoming a better man for yourself not to impress these useless bitches 🖕😎
@yabaleftonline They don lodge this one for hotel for the first time in her life, na why body Dey sweet her to come Dey talk rubbish here …show us ur papa house first let’s confirm something
@Oluwaseun__0 I don’t support the man even fighting the wife in the first place. You went for condolence visit till 8pm, hmm just make sure you don’t come back to my house sha, You go from there Dey go ur papa house sha.
@vanesssadot@OpeFoodCritic First of all, it’s not "IBO men" it’s IGBO men. Secondly all these women in their 30s that keeps coming up with useless agendas, na God go punish all of you sha. Las las na u go still Dey find an Igbo man to marry…rubbish 😏
@Teeniiola My question is , what stops you from being a doctor yourself so you can be attending to female patients too….Una too like to Dey talk rubbish 😏
@KCnotlimpopo Nigeria will make you think you are still young at 30 while your mates in other countries have almost accomplished whatever they want to accomplish in life .