@ESPNUK What is the name of the European Trophy? Una just dey confused, abi una done follow Fabrizio dey post content too dey find likes and comments, abeg make Una no put us for talk all these Arsenal supporters, thanks to God say Arsenal no later carry champions league we for just pack
@Morayoorr Omor every time there must be useless big team dey will use to spoil coupons, why can't this people be big team all of them should win kwanu what's all these self πππ