@realyobarnub If e like mk e be the same or different Just try mk dem no catch you.
Na who dem catch be thief. If you Dey street you no get sense you go learn the hard way🤪
@AsakyGRN Watin you gain for the posting now. Tomorrow if police say dem go check your food una go start cry police brutality. If I be uniform man this one na another search fmt be this 😜😎