@samueleyekosi A normal human being knows what good and bad is
If your only reason for not killing your neighbor is religion
Then you are a very big fool
Throughout the Bible
War and the death of people were directed by God
@Diano37DLA@Rexxit_ Guy
That lioness nai vex me pass
5 episode wey I download
Na my 1gb wey I waste pain me pass
Dem go dey hype rubbish
The one wey dey save for now na Banshee at least e dey watchable
@Ayobami__21 The Satan wey Dem write about for bible
Abi the one wey tg omori say nai make poco lee commit crime
Who you never see for life since Dem born you na ๐ญ ๐ you dey rate
Funny man
@Benn_X1 Country kindly shut the fuck up and leave this online rant of how tinubi is damaging the economy and u fit to rule
See as you nor get sense
Una go too mumu for this country
Vdm suppose dey there normally
But agenda nor won allow ur brain function
Bastard ๐คฃ
@Benn_X1 True o
Tinubu mandated that it was his turn to rule
Nigerians knew what APC can do for the presidential post
They did not leave the country
Know fully well he can win without the majority
He emerges the post
Nigerians still remained
If you dont have the balls to leave the ...
@Oluwaridha1@ArthurRaphael13@imran_services Bro leave that guy
Why you dey answer am
The trees are not only for beautification but for fresh air
A pleasant environment with nature
That one na nor get sense
Because if Dem won workship money now na anything wey person talk Dem go dey bark like fooolss
@Moisturizerx1@blackAFstenius@rorachoc The person can claim to love the person regardless of no reciprocacy
But as a friend is you just lying to urself
But who can be just friends with some one they love that turned them down,it's what they can afford cope with
Leaving is best
Pity is shame
@Moisturizerx1@blackAFstenius@rorachoc Yes I read it
What I can also say is every body is different when it comes to this issue
Loving someone does not require one to hide in a shell and mask being just a friend to someone you want romantically
It's better to let the person be for your sake